Текст песни afosti - Ogologo
Просмотров: 3
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни afosti - Ogologo, а также перевод песни и видео или клип.
Oya come make I bless you
Afosti style yaya
Na me dey huzzle alone
Na me dey bussle alone
No be by hustle alone
No be by muscle you know
Ise opolo polo polo
I no get person to call on
You gat problem call on God
There is no one else to call on
Gogo gogo gogo gogo gogo
Try find your way
Try find your way ogologo
When money dey
Dem call you ogologo
Where money dey
Me I must gogogogo oh
Gogo gogo
Gogo gogo
Na when money dey
We must gogo gogo oh
Gogo gogo gogo
Gogo gogo gogo
Where money dey dey dey dey
I must gogogogo oh
Find money
And as you see money
Spend money wisely
Make money
Make more
And make love
Person wey no get life
No go ever use condom
Na me dey huzzle alone
Na me dey bussle alone
No be by hustle alone
No be by muscle you know
Ise opolo polo polo
I no get person to call on
You gat problem call on God
There's no one else to call on
Gogo gogo gogo gogo gogo
Try find your way
Try find your way ogologo
When money dey
Dem call you ogologo
Where money dey
Me I must gogogogo oh Yeye yeye yeye yeye eh
Oya come make I bless you
Afosti style yaya
Na me dey huzzle alone
Na me dey bussle alone
No be by hustle alone
No be by muscle you know
Ise opolo polo polo polo
Ine got one to call
Ine got one to call
Ty be a problem call to God
No more more to call
Gogo gogo gogo gogo gogo gogo
Try find your way
Try find your way ogologo
When money dey
Dem call you ogologo
Where money dey
Me I must gogogogo oh
Gogo gogo
Gogo gogo
Na when money dey
We must gogo gogo oh
Gogo gogo gogo
Gogo gogo gogo
Where money dey
I must gogogogo oh
Найти деньги
И как вы видите деньги
Тратить деньги мудро
Делать деньги
Делать больше
И заниматься любовью
Человек, которому не суждено жить
Никогда не пользуйся презервативом
На мне они суетятся в одиночку
На мне они суетятся в одиночку
Не быть суетой в одиночку
Не быть мускулами, ты знаешь
Ise opolo polo polo
У меня нет человека, к которому можно обратиться
У тебя проблемы, обратись к Богу
Больше не к кому обратиться
Gogo gogo gogo gogo gogo gogo
Попробуй найти свой путь
Попробуй найти свой путь ogologo
Когда деньги
Dem зовут тебя ogologo
Где деньги
Me I must gogogogo oh
Контакты