Текст песни D.E.N - One Day

Просмотров: 2
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни D.E.N - One Day, а также перевод песни и видео или клип.
Haaa
DennisMoon Ikale boy
Wo wo wo wo wo
Na na na na
Wo wo wo yea
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day
One day One day
I go fit imagine wetin you dey think oh
Dey think say everything go just dey link oh
I no go see yellow make I call am pink oh
Sit down make I tell you exactly as the thing go
You no fit make am my brother if you weak oh
You need to shine your eyes make e no dey blink oh
To make am no easy make you dey rethink oh
Red and yellow capsules different from zinc oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
I know say you don hear say this life na risk oh
Say make you hustle like say na you be whisk oh
Laziness: something wey go make you stink oh
You better change your mindset, think like a king oh
No dey depend on anyone here bikko
Make you just dey live your life, no need to fake oh
No dey copy your friends because dem pimp oh
Do your best make you dey your own league oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
O ra han neyin ola
O ra han neyin ola
Ikale boy
Origho mi wa gbe mi n'ija oh, mi oh, ye.
O ra han neyin ola
Aiye ti a han neyin ola
Ikale boy
Origho mi wa gbe mi ye ye ye ye eh eh eh
I go fit imagine wetin you dey think oh
You dey think say everything go just dey link oh
I no go see yellow make I call am pink oh
Sit down make I tell you exactly as the thing go
You no fit make am my brother if you weak oh
You need to shine your eyes make e no dey blink oh
To make am no easy make you dey rethink oh
Red and yellow capsules different from zinc oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
Ha Ha Ha Ha Ha Ha Ha
E go better
O por oh O por oh O por oh O por oh
E go better
Ha Ha Ha Ha Ha Ha Ha
E go better
O por oh O por oh O por oh O por oh
E go better
DennisMoon Ikale boy
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well like baba Wande
E go better
Haaa!
Хааа
Деннис Мун, парень из Икале
Во во во во во во
На на на на
Во во во во да
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Я собираюсь представить, о чём вы думаете, о
Они думают, говорят, что всё идёт просто по ссылке, о
Я не собираюсь видеть жёлтый, я называю его розовым, о
Сядь, я скажу тебе всё в точности, как есть
Ты не можешь сделать меня моим братом, если ты слаб, о
Тебе нужно сиять глазами, чтобы не моргать, о
Сделать это нелегко, заставить тебя передумать, о
Красные и жёлтые капсулы отличаются от цинка, о
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Всё, что ты делаешь, делаешь хорошо, хорошо, хорошо, я знаю, однажды
Один день лучше
Всё, что ты хочешь сделать, заставит тебя сделать это хорошо.
Я говорю однажды.
Я стану лучше.
Я знаю, ты не слышишь, что эта жизнь не риск, о.
Скажи, заставлю тебя суетиться, как, скажи, ты будешь крутым.
Лень: что-то, что заставит тебя вонять, о.
Тебе лучше изменить своё мышление, думать как король, о.
Здесь никто не зависит от кого-то.
Заставлю тебя просто жить своей жизнью, не нужно притворяться.
Не копируй своих друзей, потому что они сутенёры.
Сделай всё возможное, чтобы ты стал своим.
Однажды. Один день.
Однажды. Один день.
Я стану лучше.
Однажды. Один день. Один день.
Я стану лучше.
Всё, что ты делаешь, делай это хорошо.
Я знаю, однажды.
Я стану лучше.
Всё, что ты хочешь сделать, заставит тебя сделать это хорошо.
Я говорю однажды.
Я стану лучше.
О ра хан нейн ола.
О ра хан Нейн Ола
Икале мальчик
Ориго ми ва гбе ми ниджа о, ми, о, да.
О ра хан нейн ола
Айе ти а хан нейн ола
Икале бой
Оригхо ми ва гбе ми йе йе йе йе эх эх эх
Я собираюсь представить, о чём ты думаешь, о
Ты думаешь, говоришь, всё идёт просто по ссылке, о
Я не вижу жёлтого, называю розовым, о
Сядь, я скажу тебе всё в точности, как есть
Ты не подходишь, я мой брат, если ты слаб, о
Тебе нужно сиять глазами, заставь их не моргать, о
Сделать это нелегко, заставь тебя передумать, о
Красные и жёлтые капсулы отличаются от цинка, о
Один день, один день
Один день, один день
Один день, один день
Мне станет лучше
Один день, один день
Один день, один день, один день
Мне станет лучше
Всё, что ты делаешь, делается хорошо, хорошо
Я знаю, что однажды
Мне станет лучше
Всё, что ты хочешь сделать, делается хорошо, хорошо
Я говорю одно день
Иди лучше
Ха Ха Ха Ха Ха Ха Ха Ха
Иди лучше
О-пор-о, О-пор-о, О-пор-о, О-пор-о
Иди лучше
Ха Ха Ха Ха Ха Ха Ха Ха
Иди лучше
О-пор-о, О-пор-о, О-пор-о, О-пор-о
Иди лучше
Деннис Мун Икале мальчик
Иди лучше
Все, что вам нравится, заставляет вас делать, я в порядке, как баба Ванде.
Иди лучше
Хааа!
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты