Текст песни Kacci Ajike - This Life No Balance
Просмотров: 7
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Kacci Ajike - This Life No Balance, а также перевод песни и видео или клип.
And your grace
Is what I pray for everyday
Dem say wey lazy
But for here
We no dey play
Man dey hustle
We dey struggle everyday
Bakery everywhere
But we dey beg for daily bread
Brother Chukwudi marry yesterday
We don go
We don chop
We celebrate
Naso the thing dey be
Anytime election dey
But after then
Dem go push us faraway
Transportation be like pikin wey no get papa
Education na story for another day
Health care nko
You need to get passport
These things make
Poor man want to say
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send your fire from above
Burn the people
Wey dey spoil the land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send water from above
Make you cleanse our land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send your fire from above
Burn the people
Wey dey spoil the land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send water from above
Make you cleanse our land
Raba yegeyege ko ko ko ko ko
Poor man crying na na na na na
Yeh yeh uhh
Uyakpa chikpi yekpe kpe
oh no no no no no no no no no
Yeh
Wetin dey happen for we
Society eh
People struggling for
Mediocrity eh
Steady rotating bad leaders
Wey no send us
Me and you
Dey for here
Their driver dey for abroad
Eh
Wetin dey happen
Omo!
Wetin dey shelé
Tell me why you and I
Cannot stick together brother
We get common goal
Common enemy
Enemy of my enemy
You are my brother man
So I'm giving it to you straight
And I'm telling you right now
We can rise above the hate
We can start to move alone
We can move past the killing
And the shooting
And the looting
And the massacre
If you want to pray
make you say say
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send your fire from above
Burn the people
Wey dey spoil the land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send water from above
Make you cleanse our land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send your fire from above
Burn the people
Wey dey spoil the land
Oh Lord
Oh Lord
Come down
Send water from above
Make you cleanse our land Господи твоя милость
И твоя благодать
Это то, за что я молюсь каждый день
Дем, скажи, ленивый
Но для здесь
Мы не играем
Человек Дей Хастл
Мы боремся каждый день
Пекарня везде
Но мы просим повседневного хлеба
Брат Чуквуди вчера женился
Мы не уходим
Мы не набиваем
Мы празднуем
НАСО то, что Дей будет
В любое время выборы Дей
Но после этого
Дем иди нас далека
Транспорт будь как Пикин Вей не получить папу
Образование на историю на другой день
Здравоохранение NKO
Вам нужно получить паспорт
Эти вещи делают
Бедный человек хочет сказать
О, Господь
О, Господь
Спускаться
Отправьте свой огонь сверху
Сжигать людей
Вей Дей портит землю
О, Господь
О, Господь
Спускаться
Отправить воду сверху
Заставьте вас очистить нашу землю
О, Господь
О, Господь
Спускаться
Отправьте свой огонь сверху
Сжигать людей
Вей Дей портит землю
О, Господь
О, Господь
Спускаться
Отправить воду сверху
Заставьте вас очистить нашу землю
Raba yegeyege ko ko ko ko ko
Бедный человек плачет на на на на на на на на на на.
Да, да
Uyakpa chikpi yekpe kpe
о, нет нет, нет нет нет нет нет нет нет
Дари
Ветина Дей случается за нас
Общество, а
Люди борются
Посредственность эх
Устойчивые вращающиеся плохие лидеры
Вей нет, пришлите нам
Я и ты
Дей для здесь
Их водитель Дей за рубежом
Эх
Вельтин Дей случается
Омо!
ВЕТИН ДЕЙ ШЕЛЕ
Скажи мне, почему ты и я
Не могу сунуть вместе брат
Мы получаем общую цель
Общий враг
Враг моего врага
Ты мой брат мужчина
Так что я даю вам прямо тебе
И я говорю тебе прямо сейчас
Мы можем подняться над ненавистью
Мы можем начать двигаться в одиночку
Мы можем пройти мимо убийства
И стрельба
И грабеж
И резня
Если вы хотите молиться
Заставь тебя сказать, скажи
О, Господь
О, Господь
Спускаться
Отправьте свой огонь сверху
Сжигать людей
Вей Дей портит землю
О, Господь
О, Господь
Спускаться
Отправить воду сверху
Заставьте вас очистить нашу землю
О, Господь
О, Господь
Спускаться
Отправьте свой огонь сверху
Сжигать людей
Вей Дей портит землю
О, Господь
О, Господь
Спускаться
Отправить воду сверху
Заставьте вас очистить нашу землю
Контакты