Текст песни MCREST - Calm Down
Просмотров: 8
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни MCREST - Calm Down, а также перевод песни и видео или клип.
Shey ya tell me say ya love me but every time me need you ya go shun me
Ya tell me say ya gbadu me but every time me need you ya go dodge me
See all dem boiz dema lov'n rush'n mi
Only you wey me love mi no Dey see
Pop pop ya go blow me like a we*d
And dump me like a ash
See all dem boiz dem a luvn rushn mi but only you wey mi love mi no dey
See pop ya go blow mi like a we*d and dump mi like a ash (Ash)
Ya Dey put mi on a calm down calm down
Mi Dey show ya love but ya no Dey show mi off
Ya dey put me on a calm down calm down
(Ya tell mi say ya love mi but ya still dey dodge mi oh yeah)
Say why ya put mi on a calm down calm down say mi try to show you love
But ya no dey show me off you dey put mi on a calm down calm down
Ya na mi date but immediate ya Dey make mi feel like say ya dey underrate
Mi dey navigate so ya stop to meditate no dey
Make the feeling mi get fi ya to fluctuate
Mi no be ladipo wey ya go get to know
See all da gyales wey ya flunt dem go like to be mi
So dem tell mi say
They can't believe oh
Say this guy get a fine babe like ya but he leave ya for crib Dey try to deceive o
Just tell mi what you want
See all dem boiz dema lov'n rush'n mi
Only you wey me love mi no Dey see
Pop pop ya go blow me like a we*d
And dump me like a ash
See all dem boiz dem a lov'n rush'n mi but only you wey mi love mi no Dey
See pop pop ya go blow mi like a we*d and dump mi like a ash (Ash)
Ya Dey put mi in a calm down calm down mi Dey show ya love
But ya no Dey show mi off ya dey put me on a calm down calm down
(Ya tell mi say ya love mi but ya still dey dodge mi oh yeah)
Say why Ya put mi on a calm down calm down say mi try to show you love
But ya no dey show me off you dey put mi on a calm down calm down Поп -поп, иди, дуть меня, как мы*d
Шей, скажи мне, скажи, ты любишь меня, но каждый раз, когда я мне нужен, ты иди меня, избегай меня
Я скажи мне, скажи, ты гбаду мне, но каждый раз, когда мне нужно, ты иди, уклоняюсь от меня
Смотрите все демо, буй, Дема, Лов'Н, Рушн М.И.
Только ты, я люблю меня, я не вижу
Поп -поп, иди, дуть меня, как мы*d
И брось меня как пепел
Посмотрите на всех демом демом
Смотрите, поп, иди, дуть ми как мы, и сбросьте ми как пепел (пепел)
Я Дей положил Ми на спокойствие, успокойся
Ми, покажи тебе, любовь, но не показываешь, как ты
Я Дей опустил меня на спокойствие, успокойся
(Ты скажешь ми, скажи, ты люблю ми, но я все еще Дей Додж Ми, да, да)
Скажи, почему ты посадил М.И.
Но не покажи мне
Я да, дата, но сразу же заставь ми, скажем, я недооцениваю
Ми Дей навигает, так что вы остановитесь, чтобы медитировать без Дей
Заставь ощущение, что я заставил фантастику
Mi no be ladipo wey ya иди познакомиться
Посмотрите на все да Гьялес, Вей Я, Брут Дем, иди, чтобы быть МИ
Так что демо, скажи ми, скажи
Они не могут поверить, о
Скажи, что этот парень получит хорошую малышку, как ты, но он оставит тебя на то, чтобы криб Дей попытался обмануть
Просто скажи М, что ты хочешь
Смотрите все демо, буй, Дема, Лов'Н, Рушн М.И.
Только ты, я люблю меня, я не вижу
Поп -поп, иди, дуть меня, как мы*d
И брось меня как пепел
Смотрите всех демо -бои, демо, любит, но только ты, я люблю ми, ми, но не Дей
Смотрите поп -поп Ya Go Blow Mi, как we*d и сбросить ми как пепел (пепел)
Я Дей положил Ми в успокаиваемое успокаивание, покажи мне, любовь, любовь
Но я, не показываю, как я от меня, успокаивает меня, успокойся
(Ты скажешь ми, скажи, ты люблю ми, но я все еще Дей Додж Ми, да, да)
Скажи, почему ты посадил М.И.
Но не покажи мне
Контакты