Текст песни Majeeed - Stop Nonsense
Просмотров: 1
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Majeeed - Stop Nonsense, а также перевод песни и видео или клип.
Majeeedy baby you wan yang Gbedu
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Set awon top boys gawu o, gawu o, gawu o
So if you get the money spend the money gan
Jaiye ori e lo top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body 24
7 no dulling aiye ka ye
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense when you taste money
You go know say money too sweet На деньги хватит ерунды, эйяааах
Маджииди, детка, ты хочешь, чтобы я был рядом
Я готов к наслаждению
Омо, мне не нравится страдать,
Если я просто куплю маленький бар,
Не закажу, что бы ни случилось
Деньги будут моим единственным другом
Омо, мне не нужен любовник,
Если я просто куплю маленький бар,
Не закажу, что бы ни случилось
Скажи мне, почему они перестанут ерундой, о, о,
На деньги хватит ерундой
Деньги, деньги, деньги, деньги, деньги, деньги
На деньги хватит ерундой
Скажи мне, почему они перестанут ерундой, о, о,
На деньги хватит ерундой
Деньги, деньги, деньги, деньги, деньги, деньги
На деньги хватит ерундой
Сет, топ-мальчики, гаву о, гаву о, гаву о
Так что если у тебя есть деньги, трать их,
Джайе ори ло, топ-мальчики, не скучные
Люди, которые получают эти деньги
Толкают ради своего тела 24
7 нет Притупление айе ка йе
Я готов к наслаждению
Омо, я не люблю страдать, о
Если я просто куплю маленький батончик, о
Не заказывать всё, что угодно
Деньги будут моим единственным другом
Омо, я не люблю любовника, о
Если я просто куплю маленький батончик, о
Не заказывать всё, что угодно
Скажи мне, почему они перестанут заниматься ерундой, о, о, о
Деньги, деньги ...
Контакты