Текст песни Midey - One Day

Просмотров: 5
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Midey - One Day, а также перевод песни и видео или клип.
This sound sound thing
Have been in my blood
For a very long time
E don turn normal thing
So I bring you nothing
But good good vibes
Me I come with the flame
Bad man give me space
Do not waste my time
Me I come with vibes wey go suffocate you
Till the end of time

One day you go guess who dey
One day you go hear Midey
One day na my gbedu you go like to play
One day you go put replay

One day you go guess who dey
One day you go hear Midey
One day na my ticket you go like to pay
One day say the hustle go pay

‘Cause me I know say e sure for me
‘Cause me I know say e sure for me
Una go turn up, una go gbè body
Nneka baby she go dance pon it
Me I know say e sure for me
Me I know say e sure for me
You go turn up, you go gbé body
Even your baby she go dance for me woah woah ooo

Give me water, make I survive
Let nobody come dim my light
Let nobody come spoil my plan
Let no come kill my vibe

So give me water, make I survive
Let nobody come dim my light
Let nobody come spoil my plan
Let nobody come kill my vibe
Эта звуковая вещь
Были в моей крови
В течение очень долгого времени
И не превращайся в нормальную вещь
Поэтому я ничего тебе не принесу
Но хорошего настроения
Я прихожу с пламенем
Плохой человек, дай мне место
Не трать мое время
Я прихожу с вибрациями, которые задушат тебя
До конца времен

Однажды ты угадаешь, кто они
Однажды ты пойдешь послушать Миди
Однажды на мою гбеду ты пойдешь поиграть
Однажды ты поставишь повтор

Однажды ты угадаешь, кто они
Однажды ты пойдешь послушать Миди
Однажды ты захочешь заплатить мой билет
Однажды скажи, что суета иди, заплати

Потому что я знаю, скажи, что я уверен за меня.
Потому что я знаю, скажи, что я уверен за меня.
Пойди, пойди, пойди, тело
Ннека, детка, она идет танцевать на нем.
Я знаю, скажи, что я уверен за меня
Я знаю, скажи, что я уверен за меня
Ты появишься, ты получишь тело
Даже твоя малышка, она танцует для меня, уоу, уоу, ооо

Дай мне воды, помоги мне выжить
Пусть никто не затмит мой свет
Пусть никто не испортит мой план
Пусть не придет, убьет мою атмосферу

Так дай мне воды, помоги мне выжить
Пусть никто не затмит мой свет
Пусть никто не испортит мой план
Пусть никто не убьет мою атмосферу
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты