Текст песни Nneka - Suffri

Просмотров: 15
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Nneka - Suffri, а также перевод песни и видео или клип.
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians,
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake,
All these lies so

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Bridge

Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit,
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o
Una dey говорить о ваших выборах, нигерийцы, нигерийцы,
Мы говорим об искуплении, Найя, Найя
Мы говорим о резолюциях, оя
Подскажите, где решение, потому что ничего не изменится
Мы просто Dey Yan, мы просто Dey Spray, мы просто Dey грабли,
Все это ложь так

Суфри, суффи с моей душой
Суфри, суффи с моей душой, Ога, ты действительно слышишь меня, о, скажи
Suffri, суффи с моей душой
Не вмешивайся в мою душу, а?

На только б богатый человек все еще дей
Все, что я делаю
Тем не менее вы видите, на только беднягу деи страдают
Брат, твое желание - мой приказ, о
Но ничего не изменится, мы просто дей ян
Мы просто брызги, мы просто грабли, вся эта ложь

Суфри, суффи с моей душой
Суфри, суффи с моей душой, Ога, ты действительно слышишь меня, о, скажи
Suffri, суффи с моей душой
Не вмешивайся в мою душу, а?

Мост

Suffri, суффи с моей душой о
Suffri, суффи с моей душой о ...

Суфри, суффи с моей душой
Суфри, суффи с моей душой, Ога, ты действительно слышишь меня, о, скажи
Suffri, суффи с моей душой
Не вмешивайся в мою душу, а?

Oga выполняет мои желания путешествовать в отдаленные места
Но позволь моей душе не погибнуть, чтобы я был одет в шнурки
Поскольку жизнь продолжается, я помню все, чего я достиг
Закат, гром и бури показывают, что мы действительно, действительно были обмануты
На самом деле ты говоришь, что ты хочешь,
Нах ты иди пожнешь, еще на сосо врешь, на я распространил, брызги, открой глаза, чтобы увидеть обман,
Чтобы увидеть, как мы поднимаемся, мы должны омолодиться
На самом деле, мы говорим
На дно мы дэ те
На самом деле мы слишком долго, слишком долго
О, о, о, о, о, о, о, о, о
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты