Текст песни Orezi - Cooking Pot

Просмотров: 4
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Orezi - Cooking Pot, а также перевод песни и видео или клип.
Yea yea yea
Good to go
Mr Raggamofin woo ooh
Alcohol is sweet
But if you drink am too much na problem
Aah ya ya yaah
No go dey do like Kunle
Anytime wey he drink he go dey touch woman
He dey cause embarrassment for the family eeyah
I know say you like woman
So far dem save a wife for a girlfriend
I stop dey commit fornication
Na real matter ooh
I tell Nkechi say afunrum gi nayan
She say Orezi omo na the mayan
I say baby shay you go follow me go mayan
She say show me the money and we no go wanyan
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh yawa dey ooh
Who carry meat on the cooking pot
I no know ooh we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh
Who carry meat on the cooking pot ye eeh eh
I no know ooh we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh
Waka waka baby waka waka waka waka
Waka waka baby eeh waka waka waka waka
Any where e dey happen she dey for there
You get money she want her share
247 she dey hotel
Ejiro eye girl open ooh she no dey fear
If fornication too much you go carry gonor
You no dey use condom you go gety gonor
No forget HIV dey for igboro
So take am easy when you dey shout yolo
Aye nreti eleya mi ooh bo lo fi t'Oluwa sii
E nje jaiye ori mi ooh e fun mi l'Hennessy
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh yawa dey ooh
Who carry meat on the cooking pot
I no know ooh we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot
I no know ooh we no know ooh
Who thief meat on the cooking pot
I no know ooh we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot
I no know ooh
If lady she no one do
I beg leave am I beg leave am I beg leave am
No dey force am no dey force am
And if she agree to open her yash for you
Make you use condom use condom use condom
Use condom
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Who carry meat from the cooking pot eh eh
Who get it money wey dem see for eden born
You be thief ooh you be thief
You be thief ooh you be thief
Да, да, да
Хорошо идти
Мистер Раггамофин, уууу
Алкоголь сладкий
Но если ты выпьешь слишком много, то это не проблема
Ааа, да, да, да
Нет, они делают как Кунле
Всякий раз, когда он пьет, он прикасается к женщине
Он вызывает смущение для семьи, эй
Я знаю, что тебе нравятся женщины
Пока они берегут жену для девушки
Я прекращаю совершать блуд
Не имеет значения, о
Я говорю Нкечи, что это не так
Она говорит, что Орези омо на майян
Я говорю, детка, иди за мной, иди майян
Она говорит, покажи мне деньги, и мы не пойдем
Ява дей, о, ява дей, о
Ява дей, о, о, ява дей, о
Кто несет мясо в кастрюле?
Я не знаю, о, мы не знаем, о
Я говорю, кто ворует мясо в кастрюле? Я не знаю, ох
Кто носит мясо на котелке, йе, э, э
Я не знаю, ох, мы не знаем, ох
Я говорю, кто ворует мясо на котелке, я не знаю, ох
Вака, вака, детка, вака, вака, вака, вака
Вака, вака, детка, э, вака, вака, вака
Где бы они ни случились, она там
Ты получаешь деньги, она хочет свою долю
247, она в отеле
Девушка с открытыми глазами Эджиро, ох, она не боится
Если блуд слишком много, ты идешь нести гонор
Ты не используешь презерватив, ты идешь получить гонор
Не забывай ВИЧ, он для игборо
Так что будь спокоен, когда ты кричишь йоло
Айе нрети элейя ми ох бо ло фи т'Олува сии
Эндже джайе ори ми ох э фун ми л'Хеннесси
Ява дей ох ява дей ох
Ява дей ох ох ява dey ooh
Кто носит мясо на котелке
Я не знаю ooh, мы не знаем ooh
Я говорю, кто ворует мясо на котелке
Я не знаю ooh, мы не знаем ooh
Кто ворует мясо на котелке
Я не знаю ooh, мы не знаем ooh
Я говорю, кто ворует мясо на котелке
Я не знаю ooh
Если леди она никто не делает
Я умоляю уйти, я умоляю уйти, я умоляю уйти
Нет силы нет силы
И если она согласится открыть свой yash для тебя
Заставить тебя использовать презерватив, использовать презерватив, использовать презерватив
Использовать презерватив
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Кто носит мясо из котелка, э, э
Кто получает деньги, которые они видят для рождения в Эдеме
Ты вор, о, ты вор
Ты вор, о, ты вор
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты