Текст песни PHERUZ DREXXX - Peace

Просмотров: 7
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни PHERUZ DREXXX - Peace, а также перевод песни и видео или клип.
Uh yeah yeah uh yeah yeah
Ahaa
Uh yeah yeah uh yeah yeah
Ahaa
Many people dey feel my vibe
Many man want I die
I don see with my eyes
On how man
Wonder I survived
Dem say for this life after all i tried
To make sure say this niggar die
He still come survive
Why e be like this
Why people no want peace
Why people wan kill me
Why they no wan see me
Aha
Why dem they do like this
Why dem wan see me dizzy
Why dem wan do me bad
Why dem wan do me wrong

I just came for peace
Peace nothing else but peace
I get money
I just come here to dey chill
To dey chill nothing else but
To chill
Uh yea uh yeah
I just came for peace
Peace nothing else but peace
I just came for peace
Peace nothing else but peace

Many man wan kill my vibe
Many man just came say how
I take strive ah
After all wetin dem dey strike
For the street
In other to take mans life noo
Oluwa gat my back
And the bad man no fit come dey
Loose guard
And the bad man still always dey watch him back
And the bad man still stand on top the rock
Many people wey go dey mock me
As me I dey me i no fit fall
I don stand
Me I don stand too strong
I don make the money dem
Say me i don dey among
Yeah uhh yeah
Uh yeah yeah
Oh uh yeah yeah

I just came for peace
Peace nothing else but peace
I get money
I just come here to dey chill
To dey chill nothing else but
To chill
Uh yea uh yeah
I just came for peace
Peace nothing else but peace
I just came for peace
Peace nothing else but peace
Эээ, да, да, да, да, да, да, да, да, да
Ахаа
Эээ, да, да, да, да, да, да, да, да, да
Ахаа
Многие люди чувствуют мою атмосферу
Многие хотят я умру
Я не вижу своими глазами
О том, как человек
Интересно, я выжил
Деман Скажи за эту жизнь, после всего, я пробовал
Чтобы сказать, что этот ниггар умирает
Он все еще выжил
Почему я такой
Почему люди не хотят мира
Почему люди убивают меня
Почему они не видят меня
Ага
Почему им это нравится
Почему Дем Ван видит меня головокружение
Почему Дем Ван делает меня плохо
Почему Дем Ван делает меня неправильно

Я только что пришел к миру
Мир ничего, кроме мира
я получаю деньги
Я только что прихожу сюда, чтобы Дей Чилл
Чтобы не охладить ничего, кроме
Остыть
Э -э -э -э да, да
Я только что пришел к миру
Мир ничего, кроме мира
Я только что пришел к миру
Мир ничего, кроме мира

Многие мужчины убьют мою атмосферу
Многие только что пришли
Я беру стремительность ах
После всех ударов вледуя
Для улицы
В другом, чтобы взять жизнь мужчиной, но
Олува Гат моя спина
И плохой человек не подходит
Свободный охранник
И плохой человек все еще всегда смотрит на него
И плохой человек все еще стоит на вершине
Многие люди, мысли, насмехайся
Как я, я меня не подходит
Я не стою
Я не буду стою слишком сильна
Я зарабатываю деньги
Скажи мне, я не могу среди
Да, да, да
Да, да, да
О, да, да, да

Я только что пришел к миру
Мир ничего, кроме мира
я получаю деньги
Я только что прихожу сюда, чтобы Дей Чилл
Чтобы не охладить ничего, кроме
Остыть
Э -э -э -э да, да
Я только что пришел к миру
Мир ничего, кроме мира
Я только что пришел к миру
Мир ничего, кроме мира
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты