Текст песни Soundz - Attention

Просмотров: 5
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Soundz - Attention, а также перевод песни и видео или клип.
Shopping ati baby girl lifestyle
Fendi go dey tire you baby ohh
You know say mi go love you scatter (Scatter)
Gimme a shoti shoti yo
Make I know the level honey
Tell me the truth ma tell mi
Oroma I dey push your P
Cause I like (Q)you a lot eheeeen
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys dey your dm
But no gree no gree
Oh walahi
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko oh
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko
Tell me what is it you need
Mo ma sare organize e (Mo ma sare organize oo)
Anybody stressing you
Mo ma sare paralyze eh (Shey kin sare kan lese)
Wetin concern them if I like you (Like you)
Won ni mo shomo gan fun mi title (Title)
But you know say mi change my ways
When mi set mi eyes on you
Ah-ah-ah-ah-ah
I be waiting
Waiting for the day wey you go rate me
And if only you go see through my eyes
Then you go know I foh for you gan gan
I no dey dull on you gan gan
Imma take you to the seaside
When you decide
Which side you go dey
Omo see time don dey waste na ah
Fine girl
Say she no like stress ahh
I go buy you Tesla
Girl I need your attention
Girl your whine is special
I go get you eventually
I know many guys dey your dm
But no gree no gree
Ohhh walahi
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko oh
Oh Annabella you dey dabaru mi
Dabaru my mind
Oh Annabella you be dagbana
Dagbana choko
Oh Annabella
Mo ma sara organize eh
Na ah Annabella
Shey kin sare kan lese
Oh oh Annabella
Sound boy fi di gyald em
Шопинг ати детка образ жизни
Fendi идет дей утомляет тебя детка ох
Ты знаешь, скажи мне идти люблю тебя разброс (разброс)
Дай мне шоти шоти ё
Заставь меня узнать уровень, дорогая
Скажи мне правду, ма, скажи мне
Орома, я дей толкаю твою П
Потому что мне очень нравится (Q)ты эхеен
Прекрасная девочка
Скажи, что ей не нравится стресс ах
Я иду купить тебе Теслу
Девочка, мне нужно твое внимание
Девочка, твое нытье особенное
Я иду к тебе в конце концов
Я знаю, что многие парни делают твой дм
Но нет гри нет гри
О валахи
О Аннабелла, ты дей дабару ми
Дабару мой разум
О Аннабелла, ты будешь дагбаной
Дагбана чоко о
О Аннабелла, ты дей дабару ми
Дабару мой разум
О Аннабелла, ты будешь дагбаной
Дагбана чоко
Скажи мне, что тебе нужно
Мо ма саре организуй э (Мо ma sare organization oo)
Кто-нибудь напрягает тебя
Mo ma sare paralyze eh (Shey kin sare kan lese)
Что их волнует, если ты мне нравишься (Нравишься)
Won ni mo shomo gan fun mi title (Название)
Но ты знаешь, скажи, что я изменю свои пути
Когда я положила глаз на тебя
Ah-ah-ah-ah-ah
Я буду ждать
Жду дня, когда ты оценишь меня
И если только ты посмотришь моими глазами
Тогда ты узнаешь, что я foh для тебя gan gan
Я не скучаю с тобой gan gan
Я отвезу тебя на море
Когда ты решишь
В какую сторону ты пойдешь
Omo see time don't die trät na ah
Хорошо, девочка
Скажи, что ей не нравится стресс, ааа
Я куплю тебе Tesla
Девушка, мне нужно твое внимание
Девушка, твое нытье особенное
Я пойду за тобой в конце концов
Я знаю многих парней, которые пишут тебе в личку
Но нет, нет привет
Оооо валахи
О, Аннабелла, ты дабару ми
Дабару, мой разум
О, Аннабелла, ты дагбана
Дагбана чоко, ох
О, Аннабелла, ты дабару ми
Дабару, мой разум
О, Аннабелла, ты дагбана
Дагбана чоко
О, Аннабелла
Мо ма Сара организуй, а
На ах Аннабелла
Шей кин саре кан лесе
Ох, Аннабелла
Sound Boy fi di gyald em
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты