Текст песни Timaya - Plantain boy
Просмотров: 36
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Timaya - Plantain boy, а также перевод песни и видео или клип.
Men I dont owe anybody anything men
I want to leave my life the way I can
I noh come Lagos to count bridge
You see my life now, hun
Verse 1
Dem know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
When I be common plantain seller,
God don change my name to Timaya
(Oh why) I dey for choir
Back in the days for Mountain of Fire
Now so I just dey halla
God don answer my mama prayer (oh why)
*** ___ gbumadu (gbumadu)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Everybody just dey feel me
Coast to coast dem know my name (Chineke me)
Hook
You ride Okada,
im noh mean say u noh go driver hummer
Even if you sell pure water,
im noh mean say your life dey for gutter
Chorus
But I am still dat plantain boy
na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy
I'm a very big boy,
I'm a very rich boy
Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh
ehhhhhhhhhhhhhh
Verse 2
From nobody,
God you make me me a somebody
Oh my Lord I'm so happy
*** for me****
I dey on my owe***
Che Jehova just bless me
Every body just dey ***
Cos I noh know why people too dey jealous ehy
modukpe ****
you cannot stop us
I coming with the name of Jesus
Now sell I dey sell plantain
Every Saturday
Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh
my mama plantain
Repeat Chorus
Thank God say
Alot, alot of people dem want make i fall
Every nite and day dem wan see me fall
But Jehova Nisee don make me tall
All fingers are not equal
People dem plan na to see me fall
Every time them want make i go under
(Chai) Jehova don make me proper
I go just dey make am __ **
______ Dem noh like somebody wen dey grow
If dem see say you dey make am
Dem go want to make you slow
Ohhhhh you cannot stop me ehh
Jehova dey by my side
you cannot stop me ehhhhhh
Jehovah dey by my side ehhhh
(Everybody everybody just say ahhh)
Plantain seller,(seller)
Dem know me wella
Eh everybody I'm a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
eh i dey sell, dem know me wella
ehh everybody, I am a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
eh i dey sell, dem know me wella
ehh everybody, I am a plantain seller
Repeat Chorus till fade
Oh oh, Ayiba ehhy
Thank you for
Ehh, my mama ehhhhhh
I remember I sold plantain ohhhhh
Now my story don change
Dem want make I go back again ohhhh
Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh
{Voice} Believe in youself everybody вступление
Мужчины я не обязан никому ничего мужчин
Я хочу, чтобы оставить свою жизнь так, как я могу
Я Нох пришел Лагос считать мост
Вы видите мою жизнь сейчас, хун
Стих 1-й
Dem знают меня Wella
Все знают меня как г-н Timaya
Когда я быть общим подорожника продавец,
Бог Дон изменить свое имя на Timaya
(О, почему) я Дей для хора
Еще в те времена на горе огня
Теперь так что я просто Дей Halla
Бог дон ответить моя мама молитву (о, почему)
*** ___ Gbumadu (gbumadu)
Dis мальчик на dakwala (dakwala эхх)
Все просто Дей чувствовать меня
Побережья до побережья дем знать мое имя (Chineke меня)
крюк
Вы едете Окада,
им-NOH означает сказать, у Нох идти водитель Хаммера
Даже если вы продаете чистую воду,
им-NOH значит сказать, ваша жизнь Дей для водосточного желоба
хор
Но я до сих пор подорожник мальчик ДАТ
на мне быть Пикин вэнь Дей дать им-мама радость
Многие люди считают меня бесполезным мальчик
Но, слава Богу, сегодня я очень большой мальчик
Я очень большой мальчик,
Я очень богатый мальчик
EHY Боже мой, вы не вознести меня на ohhhhhhhhh
ehhhhhhhhhhhhhh
Стих 2
С кем,
Бог ты заставляешь меня мне кто-то
О мой Господь, я так счастлив,
*** для меня****
Я Дей на мой долг ***
Че Jehova просто благословите меня
Каждое тело просто Дей ***
Потому что я Нох знаю, почему люди слишком ревнивый Дей EHY
modukpe ****
вы не можете остановить нас
Я иду с именем Иисуса
Теперь продать я Дей продать подорожник
Каждую субботу
Я и моя мама, мы продаем Дей подорожника ohhhhhhhh
моя мама подорожника
Повторите хор
Слава Богу, говорят
Alot, много людей хотят сделать дем я падать
Каждый день и конечные дем бледный видеть меня падать
Но Jehova Nisee дон заставляют меня высокий
Все пальцы не равны
Люди дем план, чтобы увидеть на меня падать
Каждый раз, когда они хотят сделать я идти под
(Chai) Jehova дон сделать меня надлежащее
Я иду просто Дей сделать утра __ **
______ Dem NOH как кто-то вэнь Дей растут
Если дем увидеть что вы Дей сделать утра
Dem идти хочу, чтобы ты медленно
Ohhhhh вы не можете остановить меня эхх
Jehova Дей на моей стороне
вы не можете остановить меня ehhhhhh
Иегова Дей на моей стороне эхххх
(Все все просто говорят аааа)
Подорожник продавец, (продавец)
Dem знают меня Wella
Эх, все я подорожник продавец
Молодежь *** все, дем знают меня Wella
Твоя мама дем знаете меня Wella
Ваш папа дем знают меня Wella
Мама и папа дем знают меня Wella
Wella Wella, дем знают меня Wella
Видите, что я до сих пор, что подорожник продавец
ль я Дей продать, дем знают меня Wella
эхх всем, я подорожник продавец
Молодежь *** все, дем знают меня Wella
Твоя мама дем знаете меня Wella
Ваш папа дем знают меня Wella
Мама и папа дем знают меня Wella
Wella Wella, дем знают меня Wella
Видите, что я до сих пор, что подорожник продавец
ль я Дей продать, дем знают меня Wella
эхх всем, я подорожник продавец
Повторите хор до увядает
О, о, Ayiba ehhy
Спасибо за
Эхх, моя мама ehhhhhh
Я помню, я продал подорожник Ohhhhh
Теперь моя история Дон изменить
Dem хочу сделать я возвращаюсь снова Ohhhh
Ли Lie лежать ложь, я Нох идти падать ohhhhhhh
{} Голос Верь в ОТСИДЕТЬ всех
Контакты