Текст песни Victor AD - Red Eye
Просмотров: 1
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Victor AD - Red Eye, а также перевод песни и видео или клип.
Red Eye ye ye
It's Victor AD na na na yeah
Spiritual
Ah! Small boy small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man
Rough boy rough boy
You suppose know say
Warri dey the back of the biggie man
Hard boy hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man
No vex no vex
Cause when you see the red eye
Just know say na para man
Dem no know my story
No know my story eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma
Like say you self never para
If na wahala dem want make dem talk
If na justice dem want make dem talk
If na peace wey dem want make dem talk
Anything wey dem want make dem talk
We no dey fear nothing eh eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Omo say we no dey fear nothing o eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Oya go ask about me eh
Instrumentals
Eh Dem think say dem stubborn
But I go show dem say
My guys say we stubborn pass dem o
Dem think say them wise
And I go show dem say
For here their wiseness na foolishness
And ten goals to nothing
And ten goals to nothing
Hope say you dey count the score
Otedola with the money
Otedola with the money
I will always secure the bars
Small boy small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man
Rough boy rough boy
You suppose know say
Warri dey the back of the biggie man
Hard boy hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man
No vex no vex
Cause when you see the red eye
Just know say na para man
If na wahala dem want make dem talk
If na justice dem want make dem talk
If na peace wey dem want make dem talk
Anything wey dem want make dem talk
We no dey fear nothing o eh eh
Dem dem go call out something o eh eh
Omo say we no dey fear nothing o eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Oya go ask about me eh
Dem no know my story
No know my story eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma
Like say you self never para Это атмосфера Кел Пи
Красный глаз, да, да
Это Виктор А.Д., на-на-на, да.
Духовный
Ах! Маленький мальчик, маленький мальчик
Когда ты зовёшь в бит
Омо на большого парня
Грубый парень, грубый парень
Ты должен знать, скажи
Воин сзади большого парня
Крепкий парень, крепкий парень
И когда дело доходит до флоу
Я говорю омо на Джигги мэн
Не раздражай, не раздражай
Ведь когда видишь красный глаз
Просто знай, скажи на пара мэн
Они не знают мою историю
Не знают мою историю, э-э-э
Они знают только славу
Они знают только славу, э-э-э
Никто не свят
Никто не свят, э-э-э
Так что они не говорят о карме
Как сказать, что ты сам никогда не пара
Если они хотят, чтобы они говорили
Если они хотят справедливости, они хотят, чтобы они говорили
Если они хотят мира, они хотят, чтобы они говорили
Всё, что они хотят, чтобы они говорили
Мы ничего не боимся, э-э-э
Они пойдут кричать что-нибудь, э-э-э
Омо скажи Мы ничего не боимся, э-э-э.
Они кричат что-нибудь, э-э-э.
Эй, спроси обо мне, э-э.
Инструменталы.
Эх, они думают, что они упрямые.
Но я покажу им, что они говорят.
Мои ребята говорят, что мы упрямые, обходим их.
Они думают, что они мудрые.
И я покажу им, что они говорят.
Вот их мудрость и глупость.
И десять голов в ноль.
И десять голов в ноль.
Надеюсь, ты считаешь счёт.
Отедола с деньгами.
Отедола с деньгами.
Я всегда буду держать бары.
Маленький мальчик, маленький мальчик.
Когда ты кричишь на бит.
Омо на большого парня.
Суровый парень, суровый парень.
Ты должен знать, что сказал.
Воюй спину большого парня.
Крепкий парень, крепкий парень.
Так что, когда дело доходит до флоу,
Я говорю омо на Джигги мэн.
Не раздражай, не раздражай.
Ведь когда видишь красный глаз.
Просто знай, скажи на пара мэн.
Если они не хотят. Заставьте их говорить
Если справедливости они хотят, заставьте их говорить
Если мира они хотят, заставьте их говорить
Всё, что они хотят, заставьте их говорить
Мы ничего не боимся, э-э
Они идут кричать что-то, э-э
Омо, мы ничего не боимся, э-э
Они идут кричать что-то, э-э
Эй, спросите обо мне, э
Они не знают моей истории
Не знают моей истории, э-э-э
Они знают только славу
Они знают только славу, э-э-э
Никто не свят
Никто не свят, э-э-э
Так что не говорите о карме
Как будто вы сами никогда не
Контакты