Текст песни 2Baba - Only Me
Просмотров: 24
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни 2Baba - Only Me, а также перевод песни и видео или клип.
J skey skey ose
If to say na just me
I'll be living like I don't care
Live my life unto no body dey here
If na just me I'll be doing anyhow
Because nobody go dey there to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing I sing for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Na community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don't want to be talking like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass all
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise o compatriot if Nigeria call
So make you just dey do your thing make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing stop the bragging on top the posing
Because you know say all na vanity vanishing
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
I said l said l said
Who get ear make dem hear
No go tell anybody say you see me for here
If na only me you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me there will be no one for me to dare
Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything we no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say free me ma
But now I got Funke Enenu and Chindima
Cos I am the only superman In the area
Make you just dey do your thing make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing stop the bragging on top the posing
Because you know say all na vanity vanishing
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo lf to say na just me e
Malo ro kpe no be gbogbowam wey go make this money lf to say na just me e
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo lf to say na just me e
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money lf to say na just me e
Nobody go hear my story
Nobody complaining me
On to not just me
That's why we need love and unity
So I sing say say
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money Э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э-э
Джей Скей Скей Осе
Если сказать нет, только я
Я буду жить так, как будто мне все равно
Живи своей жизнью, чтобы никто здесь не был
Если только я, я все равно буду делать
Потому что никто не придет туда, чтобы бросить мне вызов.
Никто сверхъестественный
Живой против духа карнавала
Личность вообще не имеет значения
Индивидуальность не может сделать нас высокими
Я пою, я пою для всех вас
Не позволяй никому прижать тебя к стене
Сообщество, которое сделает нас высокими
Тайное общество сломает нас всех
Я вообще не хочу говорить как проповедник
Я не хочу делать то, что я саби, все пропускаю
Я знаю, скажи, что это все, и Саби, играй в мяч.
Но встань, о соотечественник, если Нигерия позвонит
Так что заставь тебя просто делать свое дело, заставь меня сделать свое дело
Живи и позволяй жить другим, вместо того, чтобы чувствовать себя королем
Ни в коем случае не прекрати хвастаться поверх позирования.
Потому что ты знаешь, что все тщеславие исчезает.
Мало ро кпе омо кпе никан ло ма лоуо
Malo ro kpe no be gbogbowa, мы пойдем и заработаем эти деньги
Мало ро кпе омо кпе никан ло ма лоуо
Malo ro kpe no be gbogbowa, мы пойдем и заработаем эти деньги
Я сказал, я сказал, я сказал
Кто слышит, заставляет их слышать
Нет, иди и скажи кому-нибудь, что видишь меня здесь.
Если бы ты знал только меня, скажи, что мне плевать
Как и все, я хочу, чтобы жизнь была справедливой
Только мне некому будет осмелиться
Никто не пойдет за мной, разбрасывает деньги в воздухе
Не на кого опереться в отчаянии
Слишком много всего, с чем мы не хотим делиться
В кино пойду только я
Нет девушки, с которой можно было бы время от времени говорить: «Освободи меня, мама».
Но теперь у меня есть Функе Энену и Чиндима.
Потому что я единственный супермен в этом районе
Заставь тебя просто делать свое дело, заставь меня сделать свое дело
Живи и позволяй жить другим, вместо того, чтобы чувствовать себя королем
Ни в коем случае не прекрати хвастаться поверх позирования.
Потому что ты знаешь, что все тщеславие исчезает.
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo lf, чтобы сказать на, только я и
Malo ro kpe no be gbogbowam, мы пойдем и заработаем эти деньги, если скажем «нет», только я и
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo lf, чтобы сказать на, только я и
Malo ro kpe no be gbogbowa, мы пойдём заработаем эти деньги, если скажем «нет», только я и
Никто не пойдет слушать мою историю
Никто не жалуется на меня
Не только мне
Вот почему нам нужна любовь и единство
Поэтому я пою, говорю, говорю
Мало ро кпе омо кпе никан ло ма лоуо
Malo ro kpe no be gbogbowa, мы пойдем и заработаем эти деньги
Мало ро кпе омо кпе никан ло ма лоуо
Malo ro kpe no be gbogbowa, мы пойдем и заработаем эти деньги
Мало ро кпе омо кпе никан ло ма лоуо
Malo ro kpe no be gbogbowa, мы пойдем и заработаем эти деньги
Смотрите также:
- 2Baba - Right Here
- 2Baba - Kiss Of Life
- 2Baba - See Me So
- 2Baba - Dance in the Rain
- 2Baba - Coded Tinz
Все тексты 2Baba >>>
Контакты