Текст песни Sunny Neji - Ojoro

Просмотров: 1
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни Sunny Neji - Ojoro, а также перевод песни и видео или клип.
Ojoro ojoro
Ojoro ojoro ojoro
Ojoro oo
Ojoro ojoro eh
Ojoro ojoro ojoro
Ojoro oo
Everytime i call your number eh
You nor dey answer eh
Your phone go ring forever eh
Your love dey make me tire eh
Nor quench my fire eh
Na u be my live wire eh
Baby nor dey do me o ojoro
Nor dey do me o ojoro
Nor dey do me o ojoro oo
Baby nor dey do me o ojoro
Nor dey do me o ojoro
Nor dey do me o ojoro oo
You dey abuja you say u dey sokoto ojoro
Nor dey do me o ojoro
Nor dey me o ojoro oo
Your wayo don too much o ojoro
Na why you dey do me so ojoro
Nor dey do me ojoro o o
The thing wey you do nor good o
My heart nor be wood o
Your love be like food o to my body
Abeg make i see your face o
Come to my place o
Make we settle the case eh
Baby nor dey do me o ojoro
Nor dey do me o ojoro
Nor dey do me o ojoro oo
You dey abuja you say u dey sokoto ojoro
Nor dey do me o ojoro
Nor dey me o o o ojoro oo
I don dey try try try try try
To make you understand the way i feel
I nor know why why why why
Why u dey do me so eh o o
I'm trying to make u see what u mean to me is more than gold
I need for you to know my feeling for you Is untold
If you would give me a chance and let me show u what i mean
You and i together we'll go to many places you've never seen
Abegi nor dey do me o Ojoro
Nor dey do me o Ojoro
Nor dey do me o Ojoro oo eh
I'm down on my knees Ojoro
Begging you please Ojoro oo
Nor dey do me ojoro oo
I beg nor dey do me o Ojoro
Nor dey do me o Ojoro
Nor dey do me o Ojoro oo
Ojoro
Ojoro
Ojoro oo
Baby i beg nor dey do me o Ojoro
Nor dey do me o Ojoro
Nor dey do me o Ojoro oo
You dey abuja you say u dey sokoto Ojoro
Nor dey do me o Ojoro
Nor dey do me o Ojoro oo
Every little thing you do
Makes me fall in love with you
And i dunno why you treat me so i dunno what to do
Every little thing you do
Makes me fall in love with you
But i don't no why you treat me so
I don't no what to do I'm like a fool for you
My love is always true
I'll give anything i'll do anything to be with you forever ooh
Forever ooh
Forever ooooh
Baby nor dey do me
Nor dey do me
Nor dey do me
Ойоро ойоро
Ойоро ойоро ойоро
Ойоро ойоро эх
Ойоро ойоро ойоро
Ойоро ойоро ойоро
Каждый раз, когда я звоню тебе, эх
Ты не отвечаешь, эх
Твой телефон звонит вечно, эх
Твоя любовь меня утомляет, эх
Не гасит мой огонь, эх
Ты мой источник энергии, эх
Детка, не делай меня, ойоро
Не делай меня, ойоро
Не делай меня, ойоро ойоро
Детка, не делай меня, ойоро
Не делай меня, ойоро
Не делай меня, ойоро ойоро
Ты в Абудже, ты говоришь, что в Сокото, ойоро
Не делай меня, ойоро
Не делай меня, ойоро ойоро
Твой способ слишком утомителен, ойоро
Вот почему ты так делаешь со мной оджоро
Нор дей од од од од
То, что ты делаешь, нехорошо о
Мое сердце не дерево о
Твоя любовь как пища для моего тела
Пожалуйста, дай мне увидеть твое лицо о
Приходи ко мне о
Давай разберемся с этим делом эх
Детка, ни дей од од од од
Нор дей од од од од
Нор дей од од од од од
Ты в Абудже, ты говоришь, что в Сокото оджоро
Нор дей од од од
Нор дей од од од од од
Я пытаюсь, пытаюсь, пытаюсь, пытаюсь, пытаюсь
Чтобы ты поняла, что я чувствую
Я не знаю, почему, почему, почему, почему
Почему ты так поступаешь со мной эх о о
Я пытаюсь показать тебе, что ты для меня больше, чем золото
Мне нужно, чтобы ты знала, что мои чувства к тебе невыразимы
Если бы ты дала мне шанс и позволила мне показать тебе, что я имею в виду
Ты и я вместе Мы побываем во многих местах, которых ты никогда не видела
Абеги, не делай меня, Ожоро
Не делай меня, Ожоро
Не делай меня, Ожоро, оо эх
Я стою на коленях, Ожоро
Умоляю тебя, пожалуйста, Ожоро, оо
Не делай меня, Ожоро, оо
Я умоляю, не делай меня, Ожоро
Не делай меня, Ожоро
Не делай меня, Ожоро, оо
Ожоро
Ожоро
Ожоро, оо
Детка, я умоляю, не делай меня, Ожоро
Не делай меня, Ожоро
Не делай меня, Ожоро
Ты в Абудже, ты говоришь, что в Сокото, Ожоро
Не делай меня, Ожоро
Не делай меня, Ожоро
Каждая мелочь, которую ты делаешь,
Заставляет меня влюбиться в тебя
И я не знаю, почему ты так со мной обращаешься Не знаю, что делать
Каждое твое действие заставляет меня влюбиться в тебя
Но я не понимаю, почему ты так со мной обращаешься
Я не знаю, что делать, я как дурак из-за тебя
Моя любовь всегда настоящая
Я отдам все, я сделаю все, чтобы быть с тобой вечно, ооо
Навсегда, ооо
Навсегда, оооо
Детка, не делай меня
Не делай меня
Не делай меня
Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет
Контакты